Download Paul Chisom – Baba Na You
Artist(s) Name: Paul Chisom
Track Title: Baba Na You
Category: Lyrics, Music
Output Format: audio mp3
Published: 2023
Paul Chisom Baba Na You mp3 download
Paul Chisom introduces another new song titled “Baba Na You” and it’s here for quick download.
Gospel music phenomenally enormous singer Paul Chisom drops in a new track titled “Baba Na You”.
Lyrics: Paul Chisom – Baba Na You
[Verse 1] Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
[Chorus] Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
[Verse 2] Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh
Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh
I can’t live can’t be without You (Without You)
I can’t sleep I can’t wake without (Without You)
Cannot live cannot be without You (Without You)
You’re the source of my strength
[Chorus] Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
(Lets do it today)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You
oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
[Chorus] Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo