Download Yomi Ikuesan – Baba Run Am (Mp 3 Download
Artist(s) Name: Yomi Ikuesan
Track Title: Baba Run Am (Mp 3 Download
Category: Music, Lyrics
Output Format: audio mp3
Published: 2023
Yomi Ikuesan Baba Run Am mp3 download
Yomi Ikuesan introduces another new song titled “Baba Run Am” and it’s here for quick download.
Gospel music phenomenally enormous singer Yomi Ikuesan drops in a new track titled “Baba Run Am”.
Lyrics: Yomi Ikuesan – Baba Run Am
Parararara rari
Para riririri rara
Parararara rari
Para riririri rara
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
So I go work
And I go pray
I go wait till the blessings be like rain
I go do wetin me I know
I go do wetin me I know
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Jejely jejely
I dey hustle my way I no cause trouble
Oluwa to se ti dangote
Him go pick up the call
Omo e no go tey
Nobody wey no go get
Nobody wey God forget
Oju lope si
Eda seun rere tire adara oh
I go do wetin me I know(repeatedly)
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
My brother no do wetin You no know
My sister no go where You no know
Because wetin dey behind six e pass seven
make You no dey rush
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
So I go work
And I go pray
I go wait till the blessings be like rain
I go do wetin me I know
I go do wetin me I know
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am